menu Request
×

Ckay - Turnioniown MP3 dan Lirik Lagu

220 views
Chord gitar tidak tersedia.

Lirik Lagu

[intro]
what the f-ck men?
n0body is turning nigeria
it's just turnioniown
oh aahh
ckay yoyo
yea

[chorus]
turnioniown
nigeria turnioniown
the government turnioniown
economy turnioniown
everything turnioniown
electricity offing oniown
everything turnioniown
food price is rising oniown

[verse 1]
i don't see no change in sight
everything wey dem tell us na lie
i don't even know who to vote for
i don't even know
i don't even know who to support
i don't even know
ahhh

[hook]
n0body falling the naira but e falling oniown
n0body offing the light but e offing oniown
n0body chopping the money but e chopping oniown
n0body strike the asuu but e striking oniown

[verse 2]
all i really wanna say is they don't give a f-ck about us
is it too much to ask for a government we can trust?
wake up and smell the coffee
n0body cares for n0body, n0body really gives a f-ck
since i be small pikin i don dey pray for naija
i no know when the prayer go stop

don't go and sell your vote
don't go and be a goat
or god go punish you
give you 5k today
tomorrow, bag of rice na 50k
yea yea yea yea

take this thing away men
what's the h-ll with you?
are…are…are you normal?
are you normal?

[chorus]
turnioniown
nigeria turnioniown
the government turnioniown
economy turnioniown
everything turnioniown
electricity offing oniown
everything turnioniown
food price is rising oniown

[outro]
turnin turnin
turnin turnin

Link Download Lagu MP3

Download

Baca selengkapnya ›
Incoming search

chord gitar Ckay mudah, kunci gitar Ckay, chord lagu Ckay - Turnioniown, chord dasar Ckay - Turnioniown, chordtela Ckay - Turnioniown, chordseasy, ukulele, ultimate guitar, lirik lagu Ckay - Turnioniown, download lagu Ckay - Turnioniown mp3

Disclaimer

Lirik Lagu, Chord Gitar, dan Video Youtube yang tersedia atau ditampilkan di atas hanyalah untuk tujuan pembelajaran dan referensi saja. kami juga tidak menyediakan link download mp3 maupun video, tonton video youtube dari Ckay di youtube: https://youtube.com/watch?v=ds8-YuD8FCo

Lirik Lagu Terkait

Koleksi Lagu Lainnya dari Ckay

Chord Lagu Lainnya

Sedang Dicari

Pengguna lain juga sedang mencari