[intro]
yeah man yeah man onyeoma hmmm
[verse 1]
anytime i see you e dey sweet my blood
e dey sweet my blood
when i see your face, my face light up
i swear to god
baby girl na you be my tomato jos
hmm my ghana jollof onyeoma
i cannot get enough onyeoma
i jim n'ölü with handcuff onyeoma
[pre~chorus]
ayag~yag~yag~yag~yag~yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l~st or could it be true love?
could it be l~st or could it be true love?
ayag~yag~yag~yag~yag~yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l~st or could it be true love?
could it be l~st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
[verse 2]
i meet her for lekki phase 1
inna the shopping mall
i tell her sey she too pure
ahn sey her way too pure
give me your number later make i beep beep
i'll write you love letters, i can be deep
and i can be your mr romantic
your mr wetin mr romantic
[pre~chorus]
ayag~yag~yag~yag~yag~yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l~st or could it be true love?
could it be l~st or could it be true love?
ayag~yag~yag~yag~yag~yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l~st or could it be true love?
could it be l~st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
chord gitar Ckay mudah, kunci gitar Ckay, chord lagu Ckay - Isabella, chord dasar Ckay - Isabella, chordtela Ckay - Isabella, chordseasy, ukulele, ultimate guitar, lirik lagu Ckay - Isabella, download lagu Ckay - Isabella mp3
Lirik Lagu, Chord Gitar, dan Video Youtube yang tersedia atau ditampilkan di atas hanyalah untuk tujuan pembelajaran dan referensi saja. kami juga tidak menyediakan link download mp3 maupun video, tonton video youtube dari Ckay di youtube: https://youtube.com/watch?v=_eBhhb9FQaY
Koleksi Lagu Lainnya dari Ckay
Pengguna lain juga sedang mencari