menu Request
×

Wizkid - Grace MP3 dan Lirik Lagu

256 views
Chord gitar tidak tersedia.

Lirik Lagu

[verse 1]
say you no believe what my eyes done face
if i got a bad b~tch, tell me all is okay
ah dey, burn my zoot, and i run my race
and i stand, real tall, no matter what man face
so many things that my eyes done face
and i never worry 'bout what the next man say
and i keep it so cool, keep my mind real sane
tonight

[chorus]
loose guard, man no fit loose guard, yeah
no dey waste time, brother no time, yeah
money on my mind, me never waste time, yeah
my mind, my mind, oh my, oh my
this kind hammer no fit lose time
man i no dey look n0body, feel sey i feel fine yeah
and i stand real tall and i send no one, tonight

[post~chorus]
dem nuh fi run my race
run my race, run my race
run my, run my race
steady i dey my lane
i say run my race
run my race
run my, run my race
[verse 2]
this kind ting weh i see e don tey
say i got a bad b~tch wey wan' go away, yeah
plenty stress, we fi make man craze
many, many tings i dey for ghetto, no pay
say the people dey suffer but dey smile for face
but if starboy talk, dem say starboy craze
but i keep it so cool and ah dey run my race
for life

[chorus]
loose guard, man no fit loose guard, yeah
no dey waste time, brother no time, yeah
money on my mind, me never waste time, yeah
my mind, my mind, oh my, oh my
this kind hammer no fit lose time
man i no dey look n0body, feel sey i feel fine yeah
and i stand real tall and i send no one, tonight

[post~chorus]
dem nuh fi run my race
run my race, run my race
run my, run my race
steady i dey my lane
i say run my race
run my race
run my, run my race
[bridge]
say na this kind night
say we want no stress, we dey thank god for our lives
say na this kind night
hold on to me, baby no kain here
say na this kind night
fill up my cup, let it run over
say na this kind night
say we let n0body know
say we living on the low

[post~chorus]
dem nuh fi run my race
run my race, run my race
run my, run my race
steady i dey my lane
i say run my race
run my race
run my, run my race

Link Download Lagu MP3

Download

Baca selengkapnya ›
Incoming search

chord gitar Wizkid mudah, kunci gitar Wizkid, chord lagu Wizkid - Grace, chord dasar Wizkid - Grace, chordtela Wizkid - Grace, chordseasy, ukulele, ultimate guitar, lirik lagu Wizkid - Grace, download lagu Wizkid - Grace mp3

Disclaimer

Lirik Lagu, Chord Gitar, dan Video Youtube yang tersedia atau ditampilkan di atas hanyalah untuk tujuan pembelajaran dan referensi saja. kami juga tidak menyediakan link download mp3 maupun video, tonton video youtube dari Wizkid di youtube: https://youtube.com/watch?v=wInDaQ1Hj6A

Lirik Lagu Terkait

Koleksi Lagu Lainnya dari Wizkid

Chord Lagu Lainnya

Sedang Dicari

Pengguna lain juga sedang mencari